WAP Groups
Download Free Apps & Games @ PHONEKY.com

Lagos - Topics
Create Your Own App Store

* Lagos > Topics


Subject: hello ppl
Replies: 2 Views: 786

ngrguy 7/9/2006 - 1:46:17
original lagos pips,ow una dey?ope ur weekend's bin 4n.na wu club 4 lagos dis weekend?i beg make una nak mi tori. *

agbas 7/10/2006 - 9:41:35
it was cool @ delicious treat dis last weekend!wt a live band on stage(yoruba-juju,fuji,apalaetc on fridays),hiphop,jazz,highlife,R&B etc on other days!shayo dey,shepe dey,remmy mathins,irish creme dey!awon omo nko?won yapa!!all sizes-orobo!lepa shandy!atupa palor!adu madan!everything dey yanfuyanfu!how ur club be? *

ngrguy 7/19/2006 - 10:43:23
oga agbas mi don only go a few clubs 4 lagos n den i no no lagos.went wiv ma cousin,he wuz always drivin (av u seen scary movies pt4?) n always drunk.now i i gat lil o no social life,sad init?ope ur partyin no dey end 4 weekend.l8r man. *


* Reply
* Lagos Forum


Search:
topics replies


* Lagos

Create Your Own App Store

topTop
groupsGroups
mainProdigits

Custom Search


Create Your Own App Store